Excess Van – Prophecy
Prophecy Song By Excess Van Mp3 Download
Emerging Nigerian recording and performing artist, Excess Van, has delivered a brand new mesmerizing single named “Prophecy.”
Moreover, this new track, his sophomore release of the year, serves as a follow-up to his previously released single named “Girls kogbadun.”
Over and above that, this astounding composition is a must-have for those looking to refresh their library with vivacious and spine-tingling songs.
Prophecy Song Lyrics Below
Nnam moo
Oh no
Eh eh
Aya yaya to to to to to
Even though you wish me bad I will be ok
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
Wey god don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey god give me e sure for me
Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders
You give me the power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains in to song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
Even when I dey on my low low
Messiah dey push me dey go up
Pepper there eye atarodo
If I dey pass dey go lose focus
Even though they want to killi me
I go killi dem shaa
Kill them shaa
Anything I want make e sub for me
I go get am shaa
Get am shaa
Even though you wish me bad
I will be okey yooo oh
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
Wey god don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey god give me e sure for me
Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders you give me the power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains in to song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
Ogologon mma ogologomma
God be my ogologomma
Even when I dey on my low low
Messiah dey push me dey go up
Pepper there eye atarodo
Hmmmmmn hmmmmn
Listen & Download Prophecy Song By Excess Van Mp3 With lyrics Below.
Do you find Loadedsongs useful? Click here to give us five stars rating!