Zoro – Winner LYRICS

Winner Lyrics by Zoro Mp3 Download


Winner song by Zoro

Zoro, a well-known Nigerian indigenous rapper unleashes a new single titled, “Winner”. Listen and Enjoy with Lyrics below…

DOWNLOAD MP3

LYRICS


Intro
Wetin we do wey make you bless us like this Baba
Heart is jumping because you grant it, it’s desire
Wetin I do wey make you carry me this higher
They want to sleep on me but my God no dey sleep
I am a winner
I am a winner
I am a winner ooh oooh

Verse 1
Ordinary man like me oo
Ordinary babe like she oo
They dey think we dey do nineteen oo
It’s the way we dey ball in the eighteen yaa

But na Oluwa run ma, make me bigger
Light my fire, I light your speaker
Feeling like jigga with my mutuminas
Pretty Chikas, dodorima

Say Holy Ghost fire
Burn my ota
Burn their agbada
Burn their nikka
Holy Ghost water
Baff my papa
Wetin God na fit do don’t exist

(Pre-chorus & Chorus)
But Wetin we do wey make you bless us like this Baba
Heart is jumping because you grant it, it’s desire
Wetin I do wey make you carry me this higher
They want to sleep on me mana fa amaro na chim mu anya

I am a winner, winner o, winner
Like Oyedepo I’m a winner, winner o, winner
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner oh oh
I am a winner oh oh
I am a winner oh ooooh

Verse 2
When I no get money, they hide their face
Only you dey show face iyooo
Some people dey look me like I don craze
Your grace dey cure crazy oo
Olopa for tell me to lie down straight
Olopa want sit down dey sleep for my gate
Ikwero ka mwucia, akamu bulu akamu case
Onye ime enuigwe
I thank you oouuhhh

Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Amarachukwu bara uba
Bara uba na ebem nno
Ngozichukwu bara uba
Bara uba na ebem nno, nno
It’s why

Chorus
I am a winner, winner oo, winner
Like Oyedepo I’m a winner, winner oo, winner
I am a winner, winner oo, winner
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner aaaah
I am a winner oh oh
I am a winner oh oh
I am a winner oh ooooh

 

Do you find Loadedsongs useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

3 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.