Bella Shmurda – Many Things LYRICS

Many Things Lyrics by Bella Shmurda Mp3 Download


Many Things Song by Bella Shmurda

Bella Shmurda, a buzzing Nigerian Street Pop artist, releases a new thrilling song titled, Many Things and below is the official lyrics.

DOWNLOAD MP3

LYRICS


Verse 1
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha

So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

Chorus
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Verse 2
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say th? boy don blow
Right on time, dem ma come my show
D?n ma ride or die
When they see me show

Chorus
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Outro
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Oh See Yaya Yaya
Shmurda Yayaya
Oh See Yayaya
All of them Yayaya
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

 

Do you find Loadedsongs useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

3 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.