Kizz Daniel ft Tekno – Buga LYRICS

Buga Lyrics by Kizz Daniel Ft Tekno Mp3 Download


Buga song by Kizz Daniel Ft Tekno

Official Lyrics BUGA Song by Kizz Daniel ft Tekno.

Kizz Daniel links up with Tekno to unveil a new song titled, Buga”. Here is the alluring Lyrics below…

DOWNLOAD MP3


LYRICS

Intro: Kizz Daniel
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem

Verse 1
Gbe’ra, gbe’ra oo
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yen o
Kala gb’owo yen l’owo dealer

You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Person wey don grind, oi

When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Chorus
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga

Verse 2: Tekno x Vado D’Great
Gbe’ra, Oh Ai
Gb’era o
Gbera Go get the dollar (wake Up)

Go baller, kala gb’owo yen o
Kala gb’owo yen l’owo dealer

You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan won, tan se bi ota
Person wey don mad
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Chorus
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga won, lemme see me you buga won
Lemme see you ooo

(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey fly

Watch Lyric video below;

 

Do you find Loadedsongs useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

3 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.