Ruhdee – Amen

Amen Song By Ruhdee Mp3 Download


Amen By Ruhdee

Emerging Nigerian recording and performing artist, Ruhdee has brough out a new electrifying single titled “Amen.”

Additionally, this new single, his second release of the year 2024, produced by colossally skilled Nigerian record producer Larrylanes, is a sequel to his earlier release, “Balenciaga.” 

Over and above that, this new release is a masterpiece that will surely engage listeners. You can add to your music collection if you love listening to nice music.


Amen Song Lyrics By Ruhdee Below

Enta
Amen amen
Man wey sleep na poverty go wake am
Talk is cheap, do anything to face am
Calculating ounto moriwuni paper
All I know is that I do some kind things
Fuck all love I just wanna get peacnof mind
Baba loni kinma shey lor
Make you no go tire cus na one day we go go up
Steady steady bombing tepamoshey mio gbebon
Make unno go chop debt wey unno fit pay up
Wonbi mi wipe talobami shey gan
I tell dem god na him make me still dey stay front
Nobody go help me carry am, won ma salo
Every thing I pray for my niggas na the way up

Count your blessings lowkey
Brother maso feni body
Kini gbogbo kira kita tashey if no be money
If them no dey see you omo koma s’evidence
Agbudo ri soju enu ko lara private jet

Tinba shey ngbabi tinba ngbabe kinma wo jombo o
(amen)
Kinma lo fori la lonto (amen)
Kinmalo pade ounto jemi (amen)
Amen amen
Kin ma pariwo lasan bi agolo (amen)
Kin ma loma soro kanma sopoto (amen)
Make I getti blessings make I dey count milli(amen)
Count milly (amen amen)

Adiye dey sweat but man never know
Hope nvr die ghetto boys still dey grow
Kamagbenusenu baby kama shilalo gbo
Tinba fale meta lodunkan ko baddi
Run for the talk guide for sofo
If you no get money for bail guide for popo
Mioni sopo to sheybo like olosho
You go see yourself as you stand for photo
Steady on my kneels moshadura seledami
Worry anybody ino fear enikeni
When dem niggas ask me
How e go dey be
E e go be as e go be
Oluwa lolusho aguntan
But my eyes on the bag
My spirit and my soul
I no dey stop to calcu fast
Dandan ni kin lowo
Make I no be big for nothing
If dem no support me
I go still comport myself

Tinba shey ngbabi tinba ngbabe kinma wo jombo o
(amen)
Kinma lo fori la lonto (amen)
Kinmalo pade ounto jemi (amen)
Amen amen
Kin ma pariwo lasan bi agolo(amen)
Kin ma loma soro kanma soooto(amen)
Make I getti blessings make I dey count milli (amen)
Count milly (amen amen)

Listen & Download Amen Song By Ruhdee Mp3 With Lyrics Below.

 

Download Mp3 Here

 

Do you find Loadedsongs useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.